Huddah Monroe and Vera Sidika na Kenyan Socialites wey be sey dem be like Cat and Dog as dem dey always fight ontop their wealth, fame and person wey fit get the richest men.
Dem don enter different yawa with each other ontop social media and Huddah new post ontop Instagram show say she don fire Vera with her words again and if no be Vera this yan wey she yan be for then na definitely e go be for her other competitors.
See her other posts:
No comments:
Post a Comment