Monday 11 September 2017

Dem catch boxer Adrian Broner on top video as em knock one man out kon violently push one woman



Dem catch Boxing star Adrien Broner on top video as e violently push one woman kon knock out one guy for Vegas strip club on Friday night.



The boxer dey take photo with em fans when the mata happen. Dem no know watin cause the change for em mood.

Na one female companion wey dey tr calm am down, he shove comot for road.

Security follow Broner talk but dem lata release am.

See the video for here:



No comments:

Post a Comment