The Uruguayan Interior Ministry for one statement don confirm say dem don arrest Rocco Morabito wey be member of Ndrangheta or Calabrian mafia and he be drug kingpin for the Italian mafia after em dey run for the over 20years.
Na since 1994 dem don declare am wanted, na for em absence dem convict am for trafficking and organized-crime activities for Italy, where dem sentence am go 30 years for prison.
Italian authorities yan say e dey responsible for shipping drugs go Italy and arranging distribution for Milan.
No comments:
Post a Comment