Friday, 1 September 2017

Dem don recommend 28 professors for demotion for Michael Okpara University of Agriculture, Umudike






Dem don recommend 28 professors wey dem attach to Michael Okpara University of Agriculture, Umudike for demotion.

As source for the school take talk the former Vice Chancellor of the school, Prof. Hillary O. Edeoga give the lecturers double promotion wey make some lecturers for the school comot.

Report gather say this demotion happen because academically e dey wrong to do that kind that, as some of the lecturers never reach the years of experience to take become professors for Nigeria.

Some of the professors wey dem wan demote don serve as head of departments for the school.

Na their list be this:


No comments:

Post a Comment