Thursday 21 September 2017

Dem shoot one man for em neck and he kon do live video of the thing



One man do video of himself as em dey bleed for neck after one of em rival gang shoot am.



For the video, the man dey inside one car wey dey carry am go hospital.

Blood dey come out from the wound  even as the man dey yan for the video say em no be snitch and em no go report the people wey shoot am to the Police but dem go pay for wetin dem do.

He yan say:

"You did that sh** bro you gonna shoot me ma ni**** you f****** dead bro."
"You should have shot me in my head you feel me?!"

See the video for here:



No comments:

Post a Comment