Thursday 14 September 2017

Edith Windsor wey be Icon of Gay right don die



American LGBT rights activist, Edith Windsor, wey become gay rights icon when she sue federal government say make dem recognize her same-sex marriage, don die on Tuesday the age of 88.

Na New York Times confirm her death from her wife wey her name be Judith Kasen-Windsor, but she no yan dem watin cause her death. 

Na for 2016 dem marry each other.

All the LGBT family wey dey all over the world dey pay tributes to the icon on top social media.

For one statement wey Windsor's attorney, Roberta Kaplan,release as em dey represent Windsor, he yan say:

 "was and will always be the greatest honor of my life."

She follow yan say:

"She will go down in the history books as a true American hero. With Edie's passing, I lost not only a treasured client, but a member of my family. I know that Edie's memory will always be a blessing to Rachel, myself, and Jacob. I also know that her memory will be a blessing not only to every LGBT person on this planet, but to all who believe in the concept of b'tzelem elohim, or equal dignity for all," 

No comments:

Post a Comment