Monday, 4 September 2017

Make Una See Fine Foto of Nigerian man with em physically challenged girlfriend


one young Nigerian man, wey em name na Samuel Donald on top Facebook, as dem tag am as the 'ideal lover boy' after em share foto of em and em pretty physically challenged girlfriend on top social media.
The proud boyfriend write:
WCE, My woman, My everything, U know I love you, Chop Kiss.


No comments:

Post a Comment