Tuesday, 5 September 2017

Morning Motivation,Sometimes Help Dey Cum From People Wey You List Expect(Abeg Make Una The Watch Video)






Crocodile grab the leg of one wildebeast as he dey try to carry am enter inside water to kill am chop.The wildebeast try helplessly to escape,but  omo no way to free em self for minutes from the jaw of the crocodile. Other wildebeests stand there dey look like hookworm as dem dey watching the drama. As he be like say the  crocodile don succeed, help just show from no where  form another animal... watch the video make you get moral. you no fit talk who God fit send to help you or who your destiny helper be.




Two Brave Hippo Just Show to Help

awww even tho em go with a broken leg at list em life dey safe...






No comments:

Post a Comment