These na the reasons wey some rape victims know dey speak... The fear say people go label dem as liar or flirt.
A South African rape victim, Ndumi, go on top her Twitter to narrate how her parent no even send her message after she yarn dem say dem rape her. Her mama call liar and both of parent don stop to dey talk to her base on the mata and since the incident happen.abeg make una Read her tweets here...
Some of her male followers replied,saying her mom was right as girls that stay at home don't get raped.
No comments:
Post a Comment