Monday 11 September 2017

One man don die for Zamfara State Police Custody



One man wey em name be Hassan Abdullahi, don die for Zamfara state police custody.



According to report, the police raid one area wey dem dey call Gunmi, kon arrest Abdullahi.

Abdullahi dey their custody for 24 hours before dem kon lata rush am go general hospital for the state where dem yan say e don die.

Em family and one Human right organization dey call for investigation on top wetin cause em death.

No comments:

Post a Comment