Friday, 1 September 2017

Police arrest Wayne Rooney ontop sey dem suspect sey em dey drive drunk





Dem arrest former England captain Wayne Rooney ontop sey dem suspect sey em dey drunk still kon dey drive.



Police for Cheshire stop the Everton footballer yesterday night.

No comments:

Post a Comment