Monday 11 September 2017

Video: Eedris Abdulkareem - Trouble Dey Sleep ft Konga



Eedris abdulkareem don release new song wey em dey yan Nigerians leaders make dem lead by examples.



He title the song Trouble Dey Sleep and the song dey feature Konga.


No comments:

Post a Comment