Saturday, 16 September 2017

'You can't catch me hahaha' One wanted man yan Police on top their Facebook page



One man wey dey wanted by the police of North Wales on top say dem accuse am of assault dey taunt dem on top Facebook, as e reply to their message where dem appeal to people make dem help dem find am.



The police on top their Facebook share say  "Where's he hiding?'" and the man wey dem dey find  Martin Tate from Caernarfon, comment on top the post say "Can't catch me hahaha I see who has the last laugh now".

The police kon reply am say:

"Hi Martin - you can run but you can't hide. See you soon".

No comments:

Post a Comment