Tuesday, 5 December 2017

Dem sue Blac Chyna say she use her photo for sponsored Instagram post


Model, Blac Chyna, be the latest celebrity wey dem sue for unauthorized use of image on top social media. 

The mother of two dey face legal action for allegedly using paparazzi photo for sponsored Instagram post without paying for a photo license. 

No comments:

Post a Comment