Friday 23 February 2018
Fela Durotoye dey run for president for 2019, as e don join Alliance for New Nigeria (ANN)
›
Public Speaker, Fela Durotoye dey contest for the President of Nigeria for 2019.
BRIT Awards 2018: make una see Complete List Of Winners
›
British Album of the Year: Dua Lipa – Dua Lipa Ed Sheeran – Divide J Hus – Common Sense Rag ‘n’ Bone Man – Humour Stormzy – Gang Sig...
Kano State accountant-general, Aisha Bello resign on top “undue interference”
›
Accountant-General of Kano State, Aisha Bello, today Thursday Feb. 22nd don tender her resignation to Kano State governor, Abdullahi Gand...
'Senator Shehu and I are strategizing on how to arrest the Monkey that stole our money' - Dino Melaye yan
›
For one recent reaction to the news of a wild monkey wey steal 70million from the cuffers of Northern Senators, Dino Melaye share the pho...
President Buhari chat with former heads of state after the National Council of State meeting for Abuja
›
Today, the 2018 National Council of State Meeting hold for the State House for Abuja.
Thursday 22 February 2018
Police don arrest teenage boy say em kidnap 4-yr-old boy kon demand N2m ransom for Kano State
›
Kano state police command don catch two young people wey dem suspect say be kidnappers say dem abduct one 4-year-old child for Dorayi, Ka...
Drake show off em new $7m Ferrari La Ferrari sports car for LA
›
Canadian rapper, Drake don add new whip to em garage.
›
Home
View web version