Tuesday, 19 September 2017

Dem don find body of one man for em truck wey e park for airport 8-month after dem don dey look for am



Dem don find decomposing body of one  Kansas man, Randy Potter, for em work moto wey em park airport after 8-month wey em family, friends and police don dey find am.



While e, family, friends and police dey look for am, Potter wey be 53-year old don commit suicide inside em work vehicle.

Na Jan 17 dem last see am before dem kon find em body for Kansas City International Airport.
Dem no quickly identify em body because the thing don almost decompose finish but na after investigation dem identify em body.

Lenexa Police spokesman, Danny Chavez, when dem report say Randy Potter dey missing, he yan say:

“There was not at the time of the report any indication that he was endangered or suicidal”. “He just had not shown up to work and family had not heard from him. There were no suspicious circumstances or foul place suspected.”

“What kills me the most was I was there … he could’ve been found the first week,” said his wife Carolina, a flight attendant who said she searched the same parking lot where her husband’s body was located.

Potter family members hold new conference for Friday to ask for explanation why dem no quickly find am for the airport:

“I want whatever changes to come about from all of this to be permanent,” Potter daughter, Nichole yan. 
“I don’t want for someone to have to sit there for as long as my dad did.”

No comments:

Post a Comment