Dem don reveal the surrogate wey dey carry the unborn third pikin of Kim Kardashian and Kanye West.
Na RadarOnline first get exclusive first photo of the 27-year-old surrogate wey be African-American.
Na for January 2018 dem expect say she go born the baby.
See more photo for here:
No comments:
Post a Comment