Thursday, 21 September 2017

See photo of Warren Buffet and em fellow billionaires as dem pose on top stage for Forbes 100th birthday



Forbes celebrate em 100-year anniversary for New York on Tuesday and many important and rich people dey there.



One photo wey show billionaires and wetin dem worth don go viral since then.


Billionaires; Warren Buffet, CEO of Chobani Hamdi Ulukaya, Vegas tycoon Steve Wynn, Cowboys owner Jerry Jones, former GE boss Jack Welch; entrepreneur and investor Philip Anschutz; Russian entrepreneur Yuri Milner, investor Ray Dalio, rapper and businessman Sean 'Diddy' Combs, be part of people wey dey the stage.

No comments:

Post a Comment