Thursday 12 October 2017

Photos: Another Corps member drowns as he dey swim inside river for Delta State



Peace Uche wey be one corps member wey dey serve for Delta State don drown as em dey swim for River.




The decease graduate from Michael okpara university of Agriculture for Umuahia, Abia State.

Dem bury am for em hometown on last Saturday.

See more photo:







No comments:

Post a Comment