Saturday 18 November 2017

Floyd Mayweather show off em diamond encrust iPod wey worth $1m

Flamboyant retired boxer, Floyd Mayweather wey know wey say he dey always flaunt em extravagant lifestyle, don add new flashy item to em growing list.

Dem recently spot the Undefeated boxer as em dey carry one diamond encrust iPod and matching headphones while e dey head out with em girlfriend Keyshia Cole for a date at Catch Restaurant in West Hollywood, California.
According to report, the iPod wey dem made with solid 18K gold and has more than 100 carats of diamonds in it, is worth $1 million. The matching headphones dey sell for $50K.

No comments:

Post a Comment