Tuesday 21 November 2017

Kim K surrogate show off her growing baby bump as she dey run errand

Kim Kardashian-West Dey expect her third child with Kanye, a baby girl, through surrogate. 


The pregnant woman wey dem never reveal her identity, dey run errands whrn dem spot her for California suburb and she show off her growing baby bump as she dey wear sporting leggings and a top. 

No comments:

Post a Comment