Friday 10 November 2017

'Pregnant' Khloe Kardashian share photo of her flat tummy wey people dey talk about

Pregnant reality star and entrepreneur, Khloe Kardashian share one video of herself promoting her new eyewear wey she do in collaboration with DIFF eyewear, wey dem name the Koko: a fully custom vintage inspire aviator created by Khloe. 
Well people deviate their curiosity from the glasses to ask questions about her 'flat tummy'.

No comments:

Post a Comment