Saturday 11 November 2017

See photo of Rob Kardashian with em daughter, Dream as em family throw am 1st birthday party

Dream,wey be the daughter of Rob Kardashian and Blac Chyna, turn 1-year-old today. 
Rob have custody of her today and em family wey include Kris Jenner, Kim and North West, Khloe Kardashian, Kylie Jenner and Kourtney daughter, Penelope Disick dey the indoor party wey dem throw for her. 
See more photos below. 






No comments:

Post a Comment