Ghanaian movie producer, Francis Dzogbetsi don explain why the name of em newly born baby be 'Google'.
For one chat with Zionfelix.net, Dzogbetsi yan say dem name em son after popular music and movie producer and business tycoon, Ahmed Banda.
Google Ahmed Banda wey dem born for October 10, 2017. Explaining dem dey call the boy Google, Dzogbetsi yan say :
“He is going to be my researcher. I’m not educated and I’ve been searching everything I want to know on google. I’ve always planned to name my first child Google so that he/she helps in researching”.
No comments:
Post a Comment