Friday 8 December 2017

Court don adjourn Burna Boy case till Tuesday, December 12th

Last week, Burna Boy no dey present for court and the armed robbery case wey dem bring against am, em manager and 3 other by the Lagos State commissioner of Police dey adjourn till Friday, December 8, 2017.

Today however, the court no seat, as the judge no present as police came to the magistrate court Ikeja with two of the suspect for custody and shortly after, dem announce say the case dey adjourn till Tuesday, December 12, 2017.

No comments:

Post a Comment