Friday 15 December 2017

Footballer Alvaro Morata and em pregnant wife go shopping for baby cloth for London

Chelsea record signing star, Alvaro Morata and em pregnant wife Alice Campello wey recently announce say dem dey expect their first child together, dem don spot dem as dem dey shop for London for baby clothes.

No comments:

Post a Comment