Wednesday 13 December 2017

"I love my girl Jada": Tiffany Haddish respond to Jada Pinkett Smith support after Golden Globes snub

Tiffany Haddish dey thank everyone wey support her after she no receive Golden Globes nomination for her breakout role for Girls Trip. 

She specially thank her co-star Jada Pinkett Smith for standing up for her kon condemn Golen Globes organisers say dem snub her.
Dem release the Golden Globes 2018 nominations  on Monday and comedian Tiffany Haddish, 38, wey give life to the movie Girls Trip movie no make am. This vex Jada Pinkett Smith, wey lead to rant on Twitter.

No comments:

Post a Comment