Tuesday 12 December 2017

Singer Babyface and em family dey Christmas mood as dem visit Santa Claus together

American Singer and songwriter, Kenneth 'Babyface' Edmonds, 54, dey happy mood as dem spot am for The Grove as e visit Santa Claus with em wife, Nicole Pantenburg, their 9-year-old daughter, Peyton Nicole Edmonds, and her friend. 

For the outing, the happy family dress for outfits wey get touch of red. 
The 11-time Grammy Awards winner also get two sons, Brandon and Dylan, with em first wife Tracey Edmonds.

No comments:

Post a Comment