Saturday 27 January 2018

'Naija is full of miserable people' - Davido brother, Adewale call out Nigerians wey support the taxify driver accuse of rape/kidnap

Davido brother, Adewale Adeleke on top em Snapchat to call out Nigerian wey dey insult actress, Dorcas Shola-Fapson after she claim say she narrowly escape being kidnapped and raped by a Taxify driver, Henry Chukwuemeka on Wednesday. 

Adewale say he hope say ladies wey dey support the driver experience what Dorcas did and that the driver male supporters na would-be rapists. He go further to say if any driver try such with em mama or sisters, that go be em last day on earth. 



No comments:

Post a Comment