Monday 29 January 2018

Pregnant Chrissy Teigen and husband John Legend reveal the sex of their second child

Pregnant model, Chrissy Teigen wey dey expect her second child with singer John Legend,don reveal dem dey have a baby boy.

The excited mother-to-be share this adorable photo of herself cradling her baby bump while posing on the Grammy red carpet and write:' mama and her baby boy.'

No comments:

Post a Comment