Monday, 5 February 2018

"I fuc*ked your husband in Detriot in 2014" - Lady brag to Annie Idibia on top IG

A lady, Akume1234 on IG, dey allege say she have sex with musician, Innocent Idbia aka 2face, one year after he marry Annie for lavish destination wedding for Dubai. A wey fit be lie. 

But anyway, here be the gbege wey happen... An Instagram account, Nigeriancouplesslaying, share a before and now photo of 2face with Annie and tag them with love emojis for the caption. 
Akume drop a comment wey claim say 2face dey cheat all the time and Annie fire back,  'with u I guess'.
Akume no deny this, alleging say dem that indeed have sex for Detroit. See her comment below.

No comments:

Post a Comment