Tuesday, 29 August 2017
Dem find dead body of one motorcyclist for Sapele-Warri road without em Penis
Dem find dead body of One Otowa Obiebi wey ritualist kill and dump em body for Sapele/Warri Road, Delta State.
According to watin Sapele Olofofo dem don comot em penis.
No comments:
Post a Comment
‹
›
Home
View web version
No comments:
Post a Comment