Saturday, 16 September 2017
Cardi B offset boyfriend suffer wardrope malfunction
Cardi B boyfriend and Migo rapper, don mistakenly show em black brief offset as e suffer wardrobe malfunction.
The thing happen as dem dey comot for Rihanna third Diamond Ball after party wey happen for 10AK for NYC on Thursday.
See photo for here:
No comments:
Post a Comment
‹
›
Home
View web version
No comments:
Post a Comment