Cult boys for Calabar, Cross River state capital attack Joseph Odok, wey be lawyer, social crusader kon be lecturer for University of Calabar for September 4 this year.
Dem use machete and other weapons to attack am and dem kon leave am seriously injured.
Na for one hospital wey dem no disclose he dey receive treatment for Calabar.
No comments:
Post a Comment