Tuesday, 12 September 2017
Ghanaian Singer Mzbel don yan the reason why she prefer old men for bed
Ghanaian hiplife artiste, Belinda Ekua Amoah, wey her stage name be Mzbel don yan the reason why she like older men for bed than young ones.
The 37-year old mother of three dey speak on top her relationship mata for Zionfelix Celebrity Ride show where she yan say she don decide to live her love like that as old men no get too much energy to last long for bed.
According to her, she no like sex wey dey last too long na why she like older men for bed as dem no dey last long.
She yan say:
“I am an old man’s girlfriend. Everybody in Ghana knows that I don’t date young guys. If you are a young guy and I date you, I might break your heart. I like old men. They are very gentle,”
“They don’t also like sex. They can’t even have sex for long. You know, I don’t like sex like that. I like sex once in a while.”
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment