Massive landslide don hit one section for Chandigarh-Shimla National highway for India, em dey carry cars comot for high way and bury some.
News Agency report say the landslide don bury plenty vehicles under debris, kon cause make traffic dey happen for the area but no causality happen.
The DSP for Shimla Police yan say dem quickly rescue people wey dey stuck for there house, for where the landslide happen.
He yan say na like two to three cars wey dey empty still dey under debris.
No comments:
Post a Comment