Wednesday, 6 September 2017

Police don arrest Congolese national and three others on top say dem gang rape one Polish tourist for Italian beach



The Italian authorities don arrest one 20-year old asylum seeker wey come from Congo and three youths say dem gang-rape one Polish tourist for italian beach after dem don beat her husband kon force em to watch.



According to MailOnline, na ontop train wey dey go Milan and Pesaro dem arrest the Congolese national after one week wey dem attack the woman and her husband for Rimini beach wey dey north east for the country.


Dem also arrest Two brothers wey their age be 15 and 17 and another wey be 16- year old on top the mata.

No comments:

Post a Comment