Tuesday 12 September 2017

See Photo from Majek Fashek 3o-years on stage concert for lagos



For Sunday night, Nigerian music legend, Majek Fashek hold em anticipated 30 year on top stage concert for Oriental hotels wey dey Lagos.



Dem use the even launch em release of em album wey the tittle be 'Weep Not Children' wey em management Miracle Day Music package.


Stars like 2face Idibia, Dj Jimmy Jatt, Ade Bantu, Maleke, Sound Sultan, Akpororo and many more go the event.








No comments:

Post a Comment