
People of Makurdi, Benues state capital dey call on federal and state government make dem kon help them as rain fall betwwen Sunday and Thursday wey be sey na like 3,000 people dey homeless.
As report take talk, the victim dey claim say no provision for temporary shelter and relief materials, say emergency agency no dey handle the disaster well.
The place wey flood don enter for the place dey include Zone 4, Wurukum, Gebade, Nyinma, Ghana, Naka Road, Wadatta Gboko Road and Media village in Achusa.
Na properties wey dey reach millions people don loose for this flood matter so.
No comments:
Post a Comment