Topshop heiress, Chloe Green dey display her diamond ring wey dey her ring finger while dey cuddle her boyfriend Jeremy Meeks for pictures wey she post on top social media dey make people yan say dem don dey engage.
Chloe and Jeremy on top trip go Miami beach where dem dey look cosy as Jeremy dey grab Chloe boobs for one photo.
See the photos for here:
No comments:
Post a Comment