Wednesday 21 February 2018

Presidency share photo of huge crowd wey welcome President Buhari for Adamawa State yesterday

Pesident Buhari pay working visit go Adamawa State yesterday where em deliver keynote address for the state first anti corruption summit.

The Presidency kon share some 'second term' inspring photo of the huge crowd wey welcome the president for the state, the huge crowd line up for the roadside from airport to Lamido Palace as dem dey sing ‘Jabbama Baba'.

No comments:

Post a Comment