Fellow Nigerians don strip one Young Abia man naked and humiliate am for Malaysia
Group of Nigerians for Malaysia strip one Nigerian man naked and beat am as dem catch am as e dey try steal from one house wey dey Negeri Sembilan area for the country.
For one video wey one Italy based Nigerian post for online, dem ask how the thief take enter the house and he yan say na beg he kon beg for em house rent and when em see say the house dey open, e decide say make em steal all valuable wey em see.
No comments:
Post a Comment