Showing posts with label Nigerian. Show all posts
Showing posts with label Nigerian. Show all posts

Thursday, 31 August 2017

Wole Ojo, Yvonne Jegede, Jenifer Eliogu endorse movie, The Silverspoon



Actor and Director Desmond Elliot in collaborations with producers Anita Odia and Chinney Love Eze don decide to take their new movie The Silver Spoon to the cinema on Friday September 22nd, 2017.


Wednesday, 30 August 2017

'The Ooni and I are No more' Queen Wuraola don confirm her marriage crash

Former Queen of Ife, Olori Wuraola don confirm say her 17 month old marriage to Ooni of Ife, Oba Adeyeye Enitan Ogunwusi.


On top her Instagram post she write:
'The Ooni and I are No more'

Tuesday, 29 August 2017

Fellow Nigerians don strip one Young Abia man naked and humiliate am for Malaysia

Group of Nigerians for Malaysia strip one Nigerian man naked and beat am as dem catch am as e dey try steal from one house wey dey Negeri Sembilan area for the country.