Tuesday, 29 August 2017

See photo of Russian President, Vladimir Putin new holiday house wey dem use gold-plated tile for em swimming pool

See photo of Russian President, Vladimir Putin new holiday house wey dem use gold-plated tile for em swimming pool.



The house dey few miles from Russia border from the West.




Na Moscow media reveal the tori and dem yan say na for one island Vyborg Bay the house dey.

No comments:

Post a Comment