Tuesday, 19 September 2017

ASUU don suspend their One month strike



Last night, the Academic Staff Union of Universities (ASUU) announce say dem don suspend the one month strike, six days strike wey dem embark on before.



Dem suspend am till ending of October make Government take do wetin dem promise dem say dem go do.

No comments:

Post a Comment