Sunday 3 September 2017

Cholera don kill people for IDP Camp


According to wetin news dey talk, atleast eight people don die for outbreak for two refugee camps for internally displaced people wey dey Maiduguri.

Dem don dey treat some people but dem dey fear say the virus go still spread.

About 1.8 million people dey live for this camps for that region after Dem escape the armed group Boko Haram.

No comments:

Post a Comment