The sex toy industry just dey scatter people brain as dem dey advance everyday with their sexy toy intelligence.one interactive sex doll don dey out now wey dey respond to human touch,dey speak plenty different language, and moans when dem massage am or grab em breast.
Showing posts with label jac news. Show all posts
Showing posts with label jac news. Show all posts
Saturday, 9 September 2017
Sunday, 3 September 2017
Cholera don kill people for IDP Camp
According to wetin news dey talk, atleast eight people don die for outbreak for two refugee camps for internally displaced people wey dey Maiduguri.
Dem don dey treat some people but dem dey fear say the virus go still spread.
Thursday, 31 August 2017
"I will retire with the crown" - Huddah Monroe warn her competitors
Huddah Monroe and Vera Sidika na Kenyan Socialites wey be sey dem be like Cat and Dog as dem dey always fight ontop their wealth, fame and person wey fit get the richest men.
Wednesday, 30 August 2017
'The Ooni and I are No more' Queen Wuraola don confirm her marriage crash
Former Queen of Ife, Olori Wuraola don confirm say her 17 month old marriage to Ooni of Ife, Oba Adeyeye Enitan Ogunwusi.
On top her Instagram post she write:
'The Ooni and I are No more'
On top her Instagram post she write:
'The Ooni and I are No more'
Tuesday, 29 August 2017
Nollywood Actor, Obi Madubogwo don die
Nollywood actor, Obi Madubogwo who don dey battle with diabetes since, don finally lost the battle to death.
He die yesterday, after them talk say he develop fever. Dem rush am go hospital where the thing kon worse pass as e suppose be, where he later kon die. May he soul rest in peace.
He die yesterday, after them talk say he develop fever. Dem rush am go hospital where the thing kon worse pass as e suppose be, where he later kon die. May he soul rest in peace.
Subscribe to:
Posts (Atom)


