Thursday, 28 September 2017

Governor El-Rufai cry as e meet little Sadiq wey ritualists comot em eyes

Kaduna State Governor Nasir Ahmad El-Rufai cry as e Meet Sadiq Islam wey ritualists comot em two eye.

Na for January 2016 the small boy comot for em house to go buy cheese for the house wey dey close before e comot go em Quranic school, na when the ritualists catch am kon comot em two eye be that. 

Kaduna State Government don catch the men wey dey behind the mata and dem don face purnishment by the law.

See more photo for here:




No comments:

Post a Comment