Thursday, 7 September 2017

See photo of used Condom and Pant wey dem see for Benue IDP camp




Benue state flood victims wey dem dey take refuge for internally displaced persons IDP camp for the state, e be like say dem dey enjoy dem sef as dem don forget their sorrow.



As dem see condom wey dem don use and pant for the place.

See more photo for here:




No comments:

Post a Comment