Tuesday 10 October 2017

Iceland be the smallest country to qualify for Russia 2018 World Cup

On Monday, Iceland qualify for their first-ever FIFA World Cup and their population be 330,000, na dem get the smallest population for all the country wey dey global finals.  

Dem secure their World Cup spot as dem beat Kosovo 2-0 for Reykjavik.

No comments:

Post a Comment